Tiwa Savage - Koroba
Posted by badgeEakles on 0

(Verse 1)

Telegram Link Join Now Join Now

Edo Youngin Album

I no come this life to suffer, if I follow politician, you go hear am for paper, Dem go call am prostitution
Who no like enjoyment, if money dey for pocket, shebi na national budget oh, we go blow am like trumpet
(Chorus)
Koroba, koroba, koroba, koroba, koro, oya carry your eh ..., koroba, korokuru, koroba, koroba koro oya carry your eh ...
Koroba, koroba, koroba, koroba, koro, oya carry your eh ..., koroba, korokuru, koroba oh, koroba koro oya everybody carry your something
(Verse 2)
E say darling I'm watching you, small thing you turn mugu
You come dey shout ole, the money you no work for
Bad commando, you carry overload, yawa dey igboro, s'o wole, ko wole 
(Chorus)
Koroba, koroba, koroba, koroba, koro, oya carry your eh ..., koroba, korokuru, koroba, koroba koro oya carry your eh ...
Koroba, koroba, koroba, koroba, koro, oya carry your eh ..., koroba, korokuru, koroba oh, koroba koro oya everybody carry your something
(Verse 3)
I don't mean to bother you at all, monkey dey work bamboo dey chop
Kilamity you say you be talk and do oga, tell me wetin you fit do