(Verse 1)
Omoge you weak me, weak me, I don dey sick, omo no more word to speak
It is a lonely night, baby I no dey alright, wetin dey worry me oh, be like say I don frustrate and I be the form hard guy (but now I dey beg like...
(Chorus)
If I had known, I no go do you like that, I no go play you like that but I need my baby right back
Only if I had known oh, I no go do you like that, I no go play you like that but I need my baby right back
(Post-Chorus)
Oh baby you should let me love you, let me be the one to, give you everything you want and need

(Verse 2)
Girl nobody set like you, being to many places me I never seen a girl like you
My baby e dey pain me oh (where you dey omo I dey miss you), it was then that I knew that I fucked up, back, I dey for (?) make dem lock up (I promise I go treat you right, omo me I no fit lie)
(Chorus)
If I had known, I no go do you like that, I no go play you like that but I need my baby right back
Only if I had known oh, I no go do you like that, I no go play you like that but I need my baby right back
(Post-Chorus)
Oh baby you should let me love you, let me be the one to, give you everything you want and need
Oh baby you should let me love you, let me be the one to, give you everything you want and need
(Outro)
But I be dey form hard guy but I dey beg right now, ohh hu huh huh, it's panda baby