[Music] Victony – Street Affair Mp3 | Free Audio Download
Posted by badgeKennedy 1
Facebook
Twitter
WhatsApp
Telegram
Pinterest
Email

Victony – Street Affair
ArtistVictony
ProducersKTIZO, Harri & Cole
CategoryNigerian Music
GenreAfrobeats
AlbumStubborn (Track 14)
Released2024
Duration02:52

Nigerian singer-songwriter, Victony, returns with a brand new track which is titled "Street Affair".

Telegram Link Join Now Join Now

Edo Youngin Album

DOWNLOAD MP3 SONG

The well enchanted song serves as Victony's latest entry this year following previously released songs.

However, "Street Affair" is taken off the body of work Project, "Stubborn".

In conclusion, Victony tapped on KTIZO, Harri and Cole for the song production.

Listen and Download below.


Victony Street Affair Lyrics:
It’s a whole ‘nother story My brother
Gats to dey fire my prayer
Cos yunno
these people be doing the most oh
Sanitize, sanitize, before you touch me
(Sanitize, sanitize before you touch)
Shey you fit connect to my story
without internet? na lie
All the people wey try to cross me
I no tey to tell them bye bye
Cos mama never drop rosary
Trust nobody totally
Wetin I dey use find my sanity
make e me craze
Oh oh oh
Lai lai lai lai lai lai
koni baje oh
My God go interfere oh
Na why I dey steady dey pray oh
(Pray oh)
Make e my family meeting
(Hmm hmm)
no turn to street affair oh
Lai lai lai lai lai lai
Oh koni baje oh ayy
My God go interfere
Na why I dey steady dey pray oh
Make my family meeting no turn to street affair oh
Lai lai lai lai lai
Lai lai lai lai lai
Ayy ayy
Shey na you wey dey call me blood
I no know say you reason me less
If I no say na zobo
Omo I for carry you go DNA test yeah
You dey look me like investment
I carry you for my left chest
You know I no dey do best friend
But the place where I carry you keep e high
Oh no oh no oh no ohh
(Oh noo)
So I telephone God
Make He come
clean this skeletons off my closet
And come balance up my diet
I too chop breakfast
Lai lai lai lai lai lai
koni baje oh
My God go interfere oh
Na why I dey steady dey pray oh
(Pray oh)
Make my family meeting
(Hmm hmm)
no turn to street affair
Lai lai lai lai lai lai
Ohh koni baje oh
My God go interfere oh
(Fere)
Na why I dey steady dey pray oh
(Pray oh)
Make my family meeting no turn to street affair oh


DOWNLOAD MP3 HERE

DOWNLOAD Street Affair by Victony MP3 [3.99 MB]


Do you wish to initiate a DMCA takedown report? Kindly send details to [email protected]


GixKid Album


Zappy

Do you want your song on JustNaija? Upload Your Song.


Hottest Artists

What do you think about this song?