Artist | DJ Neptune |
Featuring | KOJO BLAK |
Category | Nigerian Music |
Genre | Afrobeats |
Album | Greatness IV (Track 12) |
Released | 2025 |
Duration | 02:05 |
Nigerian singer-songwriter and talented artist, DJ Neptune, introduces a new song titled "Taliban".
The well enchanted song serves as DJ Neptune's latest entry this year following previously released songs.
Furthermore, the impressive single features Award-winning music star, KOJO BLAK who delivered an amazing verse.
Enjoy!
DJ Neptune Taliban Lyrics:
Intro:
Greatness!
DJ Neptune
Hit me
Verse:
I be bado
call me Rambo
emi Dragon
C7 Ronaldo
beg your pardon
no dey fumble
money full my lambo
fashion Raman Jago
Pre Chorus:
I dey for jungle
know sey I be Terror
try me na error
Una no dey fear God
them dey call war
know sey I be Terror
try me na error
shey you no dey fear God
Chorus:
Taliban
I’m a Taliban
Verified oh
Taliban
I’m a Taliban
Verified oh
Verse:
them know
them no fit carry my load
na me dey hold remote
non of them fit decode
For my zone
Popo no fit assault
all of them go comport
make them shut up their mouth
Pre Chorus:
I dey for jungle
know sey I be Terror
try me na error
Una no dey fear God
them dey call war
know sey I be Terror
try me na error
shey you no dey fear God
Chorus:
Taliban
I’m a Taliban
Verified oh
Taliban
I’m a Taliban
Verified oh
Outro:
Greatness
Taliban
Neptune
I’m a Taliban
Greatness
Taliban
Kojo Blak
I’m a Taliban
DOWNLOAD Taliban by DJ Neptune MP3 [2.97 MB]