Olamide - Eru
Posted by badgeEakles on 0

Telegram Link Join Now Join Now

Edo Youngin Album

(Pre-Chorus)

Blow the money blow the money, make the people manya, make the people manya o
Blow the money blow the money, make the girls dem whine up, make the girls dem whine up

(Chorus)
Ko le remi rara, ko le remi rara o, eru omo eru eru, ebe omo ebe
Eyin ma nawo tan, awa alowo’nle, eru omo eru eru, ebe omo ebe

(Verse 1)
Baby biko coolu down, I want be ur alobam
The thing wey u carry for back fit make a grown man start to dey kneel down
Sangalo mi sangalo mi, mu kolo mi mu kolo, wa nawo mi wa nawo mi, baby start to dey go low

(Bridge)
The way you, skibi skibo, bobo ski bobo
Tibi toropotor toh ropor, gimme opor por por por oporpor, o ye kalepopo kalepo
The way you, skibi skibo, bobo ski bobo
Tibi toropotor toh ropor, gimme opor por por por oporpor, o ye kalepopo kalepo

(Pre-Chorus)
Blow the money blow the money, make the people manya, make the people manya o
Blow the money blow the money, make the girls dem whine up, make the girls dem whine up

(Chorus)
Ko le remi rara, ko le remi rara o, eru omo eru eru, ebe omo ebe
Eyin ma nawo tan, awa alowo’nle, eru omo eru eru, ebe omo ebe

(Verse 2)
The way you, you shaking that your ah, you dey make me want to hmm
Girl I want to touch your ah and I want to dance with you
This ur body oleku, kerewawa zulezu, tell me what you want to do, oya make we rendezvous