(Verse 1)
E be like you don dey talk too much, small talk you don dey talk who talk, fem, Baddest
Oboy you don dey doo too much, small talk you don dey look who talk, fem and the baddest
Person wey dey find the pity, omo no dey give me itty bitty, just call me, you wan know 30bg, you go know 30bg when you see 30bg
You wey dey find the pity, odogwu say we like to party, just call me, you wan know 30bg, you go know 30bg when you see 30bg
(Pre-Chorus)
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, make una tell am to call me, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
(Chorus)
Why them come dey para, para, para, para for me, why everybody come dey para, para, para, para for me
Why them come dey para, para, para, para for me, nawa 30bg we go para, para, para, them go para for you
(Verse 2)
Bеfore the, beforе the matter get serious, before the whole matter gets dangerous
You need to make sure you don't stay too much cos if you say too much, I fit to run up on you
You see say I get fans wey dey para gan, you see seh my own G pass G-Wagon
My nigga, I set trains, no twitter star I get men, I no dey gather boys, I dey live my life, man dey turn am to shoot on-site
When me say na me dey give them life
Them go tell me who dey give them mind, give them mind, live my life, man dey turn am to shoot on-site
When me say na me dey give them life, them go tell me who dey give them mind, give them mind
(Pre-Chorus)
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, make una tell am to call me, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
(Chorus)
Why them come dey para, para, para, para for me, why everybody come dey para, para, para, para for me oh
Para, para, para, para for me