The new movie that she’s featuring as a star act in , he’s the one sponsoring/producing the movie, He’s into investment , microfinance , and just opened a real estate and bureau de change and the entertainment company, he’s alleged to be laundering money for politician too because his net worth is above 8bn, On all investment not profit o,He likes anything light skinned.
Even Mimi that just celebrated her birthday, He’s dating her , but uses her for interior decor, He employed Yomi black to manage the entertainment arm, Nengi goes to his office once in a while,the office is located at Lekki phase 1 and the wife knows about some of this patrol but chooses to keep quiet because she no want make them pursue am Comot for house finally,he splashed millions on these girls,just when we posted the teaser about who Dey finance Nengi and Mimi,before gist even come out baba don run go private,him wife don run follow our page to see the kind disgrace wey go meet her rivals,
All the IG tappers,tapping into grace and hardwork,looking up to these girls and running a meaningless race,you are doing well o,your eye go peel of you hear wetin your favorites dey do o,some of them Na yansh those rich men dey knack them,yansh or nothing o🤣🤣one famous girl her yansh them don stitch am not once not twice,Instagram ladies shouting momma up and down on these ladies page,Do your own thing and be contented o,like I always say,YOU SEF BE BOSS O🙌Na Una favorites dey shares the same prick so o,Mommas dey share one prick o,Blind followers go still defend them,giveaway fans,poverty no be good thing o,but me sef Dey wait for Una papa,I come in peace,igi ewedu oni wo pawa o.”