Dremo - Wahala Dey
Posted by badgeEakles on 0

Telegram Link Join Now Join Now

Edo Youngin Album

(Intro)

Yawa go dey, wahala dey, wahala dey, palava dey, 

(Chorus)
Wahala dey, wahala dey, palava dey, Yawa go dey, t’e ba she fala folo, wahala dey, t’e ba she fala folo, wahala dey

(Verse 1)
One of my guys, Ambode, e go loose guard, on Saturday, Yawa go gas, yambode
Wahala dey, wahala dey, you don dey rage, e no to tey, (?)
E be like forty eight, e be like hundred and forty eight, you turn the place upside down, run down the gate
Dem don dey gbes, wahala dey, wahala dey

(Chorus)
Wahala dey, wahala dey, palava dey, Yawa go dey, t’e ba she fala folo, wahala dey, t’e ba she fala folo, wahala dey
Wahala dey, wahala dey, palava dey, Yawa go dey, t’e ba she fala folo, wahala dey, t’e ba she fala folo, wahala dey

(Verse 2)
I just dey observe from a mile away, if I hear (coughs), ah wahala dey
Comot my face, comot my place, comot my gate, sharply wash my face, hand sanitizer dey
She wan pull up cos cassava dey, gbola dey, hmm banana dey but you no fit come cos corona dey
Thank you very much, dey your dey