Broda Shaggi ft. Asake – Star
Posted by badgeRaphael on 0

Broda Shaggi ft. Asake – Star Lyrics

Telegram Link Join Now Join Now

Edo Youngin Album


[Producer Tag]
Along came Tuzi

[Verse 1 – Broda Shaggi]
Today na today
I go talk am o
Wetin I face before I make am o
One nicker and one shirt o
Hustle everyday make I fit chop o
Because man gats chop
No be superman
Mama dey, brother dey, papa no dey
(?) use me do yanga
But I no send
I dey pray and fast
Cause I believe in better days
Say one day I go make am o
Say I believe in better days
Say you sef go make am o

[Chorus – Broda Shaggi]
I’m a star
I’m a star
I’m a star
I’m a star
I’m a star
I’m a star
Laye mi
I’m be superstar
Laye mi
I’m a superstar
Laye mi
I’m be superstar
Yee eh yeaa

[Verse 2 – Asake]
Make I tell you my story
(?) no get money
(?) na so so trouble
Yeh yeh
Wetin I come dey sing
All my guys wey dey follow me
I no dey pop slow
Them unfollow me
Them no know say one day go come
Blessing go dey follow me
Omo ologo
Emi Mr money
Omotosan
Go ask me for your own
Oni mi lon ko
For Yankee for Naija
Oro mi lon so

[Chorus – Broda Shaggi]
I’m a star
I’m a star
I’m a star
I’m a star
I’m a star
I’m a star
Laye mi
I’m be superstar
Laye mi
I’m a superstar
Laye mi
I’m be superstar
Yee eh yeaa

[Outro]
Milla Mix
Along came Tuzi