Adekunle Gold – It Is What It Is Lyrics
Posted by badgeEakles on 1

(Verse 1)

Telegram Link Join Now Join Now

Edo Youngin Album

People wey no dey feed you always the first to talk about your life
Look at the irony, shame you for public come dey beg for side
Don't get it twisted, I no dey kiss ass that shit is not healthy
Keeping my distance oh, some people are worse than pandemic

(Pre-Chorus)
If e go cost my peace, then I go take my leave
If e no be money, do not disturb me, please
If e go cost my peace, that's some expensivе shit, oh
If e no be money, so not disturb mе, please

(Chorus)
Majisoro, hold on, it is what it is, mawobe oh, leave am
Majisoro, hold on, it is what it is, mawobe oh, leave am

(Verse 2)
Money no dey bring happiness, oh, na when I get money I realize, oh
But I no be hypocrite, I dey pray make you get your own too
See, bad times will never last, elemi lo ma last
Life come at you so fast, small time you don become wetin you hate
Low-key, they hate their life and they're lonely, no energy for nobody, weh no dey happy for me, for me
Low-key, you hate your life and you're lonely, no energy for nobody
No waste your time, man, I no see you